Lyrics
Asake – Peace Be Upon You Full Lyrics
Here is the music full note lyrics of Asake peace be unto you lyrics and official clean lyrics download
Check and read the full Asake peace be unto you lyrics and original song on Blendng.com
Read Full Peace Be Upon You Lyrics by Asake
Stream/Download Full Mp3 Song Asake Peace Be Upon You
[Asake peace be unto you lyrics note ]
Related lyrics Vudumane – Somebody ft Davido Full Lyrics
(Lyrics Intro: Asake Peace Be Upon You )
Intro: Asake
Tune In To The King Of Sounds And Blues
Ololademi Asake
Ehh Help Me
Help Me, Help Me
Help Me
Help Me, Help Me, Help Me, Help Me
E Dey Carry Me Dey Go Where I No know
Verse one: Asake
Padi mi hustle lo
Sho digba ti nba ni ko buckle up
Alaye mi sare te Button Lo
Gbogbo Nkan Ko Na Ma Fin Jogor Joor Joor
Ka lo shey shopping joor
I no dey send I dey chop my life
100 Percent we dey gbadun Lo
Awon ti o fe wa, kan maa Struggle Lo, Lo
Pre-Chorus: Asake
The Money Long Cos I Don Pashe
Now Everybody Want To Tear My Shirt
I Just Blow But Omo I Know My Set
Before Dem Use Me I Go Use My Sense, My Sense
Omoba Ton Pashe
Anita Nita Nita Go Down Se
Omo Dudu, Omo Pupa, Emi Lo Ma Fe
Range Rover Meji, E Lo Ma Je, Je, Je
Chorus: Asake
As-Salam, Alaykum
I Get Many Many Disciple
Mo Taka Oshi Danu
Oluwa Shower Me Your Blessings Times 2
Odejowo (jowo) Kodahun
In Every Situation Make I No Lose
Emi O Shakomo Olohun
Je Kawon Padi Mi Ma Bisa Thank You
Verse two: Asake
Emiliano Rora
Koshama Rora
Iwo Nikan Ni Corner
Mi O Da e Mo Tola
Cos You Dey Para Pass Your Mother
Bara
Barka De Sallah
Ilefo Chameleon
Mo Ti Gbewon Debe Debe
Pre-Chorus: Asake
The Money Long Cos I Don Pashe
Now Everybody Want To Tear My Shirt
I Just Blow But Omo I Know My Set
Before Dem Use Me I Go Use My Sense, My Sense
Omoba Ton Pashe
Anita Nita Nita Go Down Se
Omo Dudu, Omo Pupa, Emi Lo Ma Fe
Range Rover Meji, E Lo Ma Je, Je, Je
Chorus: Asake
As-Salam, Alaykum
I Get Many Many Disciple
Mo Taka Oshi Danu
Oluwa Shower Me Your Blessings Times 2
Odejowo (jowo) Kodahun
In Every Situation Make I No Lose
Emi O Shakomo Olohun
Je Kawon Padi Mi Ma Bisa Thank You
Thank you for visiting Blend and for reading asake peace be unto you lyrics and the original version by Asake official clean lyrics Download Song
Check Out More Song Lyrics On Blendng.com
Vudumane – Somebody ft Davido Full Lyrics
Drake – God’s Plan Full Lyrics
Ed Sheeran – Shape Of You Full Lyrics
Download-Ice-Prince-Ft.-Oxlade-Kolo-mp3 + Full Lyrics
Ruger – Dior Mp3 Download Song + Full Lyrics
Fireboy DML – Peru Remix ft Ed Sheeran Mp3 Download + Full Lyrics
Naira Marley – Kojosese Mp3 Download + Full Lyrics
Olamide ft Portable x Poco Lee – Zazoo Zeh Mp3 Download + Full Lyrics
Ruger – Snapchat Mp3 Download + Full Lyrics
Afro Lyrics
Korede Bello – Available Full Lyrics
Talented Nigerian music superstar and award-winning singer Korede Bello Slashes the fans and music lovers with a new brand afrobeat song tagged “Available”
korede bello available lyrics
Renowned Nigerian music singer and Afrobeat sensational artiste Korede Bello drops the lyrics of his afrobeat tune song dubbed Available.
Korede Bello – Available Lyrics
Omo forget
Na all the beauty you carry for head
And you go collect
All my money you fit to collect
So make we connect
Yeah Yeah , showa Available
Yeah Yeah , shoma get down on it
Yeah Yeah, mo de wa capable
Yeah Yeah, mo le get down on it
Yeah Yeah, showa Available
Yeah Yeah, shoma get down on it
Yeah Yeah, mo de wa capable
Pademinisale o
Follow me yen yen yen
Come give me yen yen yen
E soft like bread agege
Quality yen yen yen
High me like sapele water
Your body elele
O soft like bread agege
Quality yen yen yen
Talk to me
Yeah Yeah , Showa Available
Yeah Yeah , Shoma get down on it
Yeah Yeah, Mo de wa capable
Yeah Yeah, Mo le get down on it
Yeah Yeah, Showa Available
Yeah Yeah, Shoma get down on it
Yeah Yeah, Mo de wa capable
Pademinisale o
Smyley
The End!!!
Vudumane – Somebody ft Davido Full Lyrics
Olamide ft Portable x Poco Lee – Zazoo Zeh Mp3 Download + Full Lyrics
Ruger – Snapchat Mp3 Download + Full Lyrics
Afro Lyrics
Jonny Drille ft Phyno – Lover Full Lyrics
Talented Mavin music artiste and award-winning singer Jonny Drille slashes the fans and music lovers with a new brand song tagged “Lover” featuring Phyno
Johnny Drille Lover Lyrics
Renowned Nigerian music singer and Afrobeat love sensational song maker Jonny Drille drops the lyrics of his latest song, Lover.Here are the full Johnny Drille lover lyrics
Johnny Drille – Lover Lyrics
Verse 1 – JD
Everytime that I think of you
Oh girl you make me smile
Since the day you caught my
Eye eye eye eye eye eyes
I can never love anyone but you
Oh girl you fit me die
And you bring me peace of
Mind, mind, mind, mind, mind
My Omalicha you’re my sunshine
The only girl in my eyesight
Every other kele just dey pass by
Oya bye bye
You set my soul on fire
Girl I go love you tire
Do anything your heart desires
Baby don’t say no
I wanna know you wanna
Chorus
Be my lover
Baby baby be my lover
I want you in my life
No longer wanna be on my own
Be my lover
Baby baby be my lover
Baby I’m the one for you
And you are the one for me
Verse 2 – Phyno
Yeah
U see this special kinda feeling
Melu m m cho ka ibata nye my life a meaning
Zobulu ezo but kita everything revealing
Ina gbam ala blow my head up to the ceiling
Nwa m na catch feeling
Osokwam Dili busy
Ikponaro m, I go make everything easy
Words may be misleading but ur love is what I’m needing
Umu na enye m obi but your heart is what I’m keeping
Na me u go believe in
Afugo m Omo I’ve seen it all and done it all
But anything ga egbochi mu na gi I’ll call it off
Mhhhmm
Maka I bu dealer bulu plug m
And otu isi amuli melu m ji akpo gi sugar plum m
Adi m obsessed
Biko drop your address
Bia bulu gi ka madam in the back of my Benz
Ma o cock egbe na isim nko
I na touch obi m doooo
Ife obuna icholu m go
Maka acho m ino gi nso
Please… Be my lover
Chorus
Be my lover
Baby baby be my lover
Baby I’m the one for you
I don’t wanna be ever apart from you (yeah)
Be my lover
Baby baby be my lover
Every day I dey look your photo
Oh baby girl you don dey make me kolo o
Be my lover
Baby baby be my lover
With me you no go ever suffer, suffer suffer lai lai oh
Be my lover
Baby baby be my lover
I no go do you bad o
I no fit break your heart o
Girl I no dey lie o
Baby girl I no dey lie o
Everybody know that I love you so so so much
The End!!!
Vudumane – Somebody ft Davido Full Lyrics
Olamide ft Portable x Poco Lee – Zazoo Zeh Mp3 Download + Full Lyrics
Ruger – Snapchat Mp3 Download + Full Lyrics
Afro Lyrics
Mr Eazi ft DJ Tarico, Joey B & Major League Djz – Patek Full Lyrics
Multi-talented Nigerian music superstar and award-winning singer Mr Eazi teams up with DJ Tarico, Joey B & Major League Djz for the production of “Patek” song
Mr Eazi Patek Song Lyrics
“Patek,” Mr. Eazi’s latest song with Joey B and DJ Tárico (of Mozambique), has been released (Ghana). Mr. Eazi’s first foray into the amapiano genre, which just blasted out of South Africa’s underground dance music scene to become a global hit, is the pan-African banger.
Listen to Mp3 Audio – Mr Eazi Patek ft Dj Tarico
lyrics of patek by mr eazi
{Verse 1}
Any money wey I get, I dey flex
I dey ball, you dey vex
I dey shop, Patek
Shey you see flyboy in the jet
My baby my pet
Shey na pussycat
See back, see the yansh
Free pass, me be that
{Chorus}
She go whine am well when she see the cash
Cash (Cash)
Cash (cash)
Cash (Sing it)
Cash (Go-go) Cash (Ga-ga)
Cash
She go whine am well when she see the cash
(Let’s go, Yenko, Aba)
(Go-go, sing it, sing it)
(Cash, cash)
{Post-Chorus}
Yeah-yeah
Yeah-yeah
Dey, dey
Comment tu t’appelle? Je m’appеlle Eazi
Dey, dey
Commеnt tu t’appelle? Je m’appelle Eazi
{Verse 2}
Any money wey I get, flenjo
Money I dey count, census
Hot girls, Mentos
I dey fuck well, well, censor
She go whine am when she see the cash
If I hushpuppi, she go fit detach
If I hide the money, she go see the cash
{Chorus}
Bend down well when you
see the cash (Let’s go)
Cash (Yenko)
Cash (Aba)
Cash (Go-go)
Cash (Sing it)
Cash (Sing it)
Cash (Cash, cash)
Bend down well when you see the cash
(Let’s go, Yenko, Aba)
(Go-go, sing it, sing it)
(Cash, cash)
{Post-Chorus}
I dey flex, eh
(Let’s go, Yenko, Aba)
(Go-go, sing it, sing it)
(Cash, cash)
(Let’s go, Yenko, Aba)
(Go-go, sing it, sing it)
(Cash, cash)
{Outro}
She go whine am well when she see the cash
Any money wey I get, I dey flex
Common tu t’appelles? Je m’appelle Eazi
Any money wey I get, I dey flex
Common tu t’appelles? Je m’appelle Eazi
(Let’s go, Yenko, Aba)
(Go-go, sing it, sing it)
(Cash, cash)
I dey flex
(Let’s go, Yenko, Aba)
(Go-go, sing it, sing it)
(Cash, cash)
I dey flex
The End!!!
Interested to read more free song lyrics
Vudumane – Somebody ft Davido Full Lyrics
Olamide ft Portable x Poco Lee – Zazoo Zeh Mp3 Download + Full Lyrics
Ruger – Snapchat Mp3 Download + Full Lyrics